Would You Ever Go This Far To Payback A Cheating Lover?

I believe that at some point in your life, somebody may have asked you "What would you do if you catch your boy/girlfriend cheating on you?" and  you probably gave a very interesting answer at the time. However, do you think you could ever actually go through with that answer in a real life situation, and more importantly do you think you could ever do what this girl you're about to read about did to her own boyfriend of 2 years?

See this message sent by an anonymous reader after the jump. Most of it is in pidgin so if you don't understand it don't worry, we did a summary after the whole text.

  You no go believe wetin happen for my yard oh. Couple wey been dey live here almost 2 years now, them never marry but them dey date themselves. The girl, her name na Isioma, she catch her man dey cheat on am with another girl. Instead of the girl to tell the man say she see the both of them, she just do like say nothing happen still dey live with the man jeje dey go.

Na just 2 days ago wey we hear say the girl don komot with all of him money. The girl just dey take him money small small say she want buy pepper, she want buy salt, dey take him card dey withdraw big big money no be small.

The man now landlord dey ask am for rent, him no get, him just dey stranded. My pickin, you think say wetin the girl do good? Why she no just sit down with the man tell am say wetin you dey do e no good. Me na wetin I want just talk to you oh.

So apparently, the girl who goes by the name of Isioma caught her boyfriend cheating on her but didn't let him know that she knew. She apparently stayed in the relationship and acted like nothing happened requesting for money to buy things like salt and pepper with his card. Unknowing to him, she was taking large chunks of money from his card every time she went out to buy these little items. As the story goes, 2 days ago, she ran away and the landlord came to ask for rent. That's when he knew of his ex-girlfriend's treachery. The reader who sent the mail is now asking what we think of the matter, and if we think Isioma went too far.

  What do you think about this situation? Also, what would you do if you catch your boy/girlfriend cheating on you? Would you go this far?
what do you think about this situation? Also, what would you do if you catch your boy/girlfriend cheating on you? Would you go this far? - See more at: http://www.lailasblog.com/2015/07/would-you-ever-go-this-far-to-payback.html#more

- See more at: http://www.lailasblog.com/2015/07/would-you-ever-go-this-far-to-payback.html#more

Comments